Wednesday, 27 July 2016

Joke Of The Day

Please i want to ask a question
Those people wey electric dey shock and their blood dey dry abeg where their blood they go.
Shey na kanji dam or transformer?

No comments:

Post a Comment